logo
How to protect your pikin against sexual abuse dis holidays according to sabi pipo

How to protect your pikin against sexual abuse dis holidays according to sabi pipo

BBC News3 days ago
As school children don begin dia long holidays, many parents and guardian dey scratch head on how dem go handle all di pikin wey dey house.
Some don begin plan activities wey go engage di children, like holiday lessons, language classes and oda skills acquisition programmes but gender rights activist say as parents and guardians dey plan for dis holiday make dem also plan how to protect dem against sexual abuse.
According to Tombari Dumka Kote, di coordinator of di Rivers State Response Team on Violence against Women and Children, from dia records and recent statistics, na during holiday period many small children dey fall victim to sexual abuse, defilement and rape.
"We don observe say most patents during di holiday period dey lose guard and pay less attention to dia children as dem dey leave dem to di mercy of maids for house.
"During holiday, di children dey house with di perpetrators of dis abuse wey usually be pesin wey dey close and familiar wit dem. So more often, such violators dey get a field day with such children wey dia parents no dey watchful," she tok.
Dr Emem Okon, di executive director of Kebetkache Women Development and Resource Centre, add say children always dey vulnerable to abuse weda dem dey for house, for school or for public places, particularly among pipo dem know becos most times na pipo wey dem already know and trust na dem dey take advantage of dia innocence.
Wit dis holiday period, children go spend more time for house or get outings and holiday travels so e dey important for parents and guardians to dey extra vigilant wit dia children.
10 tips parents/guardians fit take to prevent possible sexual violation
Some tips dis gender rights advocates give wey parents and guardians fit adopt to protect dia children against sexual violation include:
1. Awareness: E dey important for parents and guardians to dey aware of di fact say children dey vulnerable to sexual violations especially during dis holiday period. Dis awareness go make dem to dey watchful and put eye for dia pikin dem. Be on alert.
2. Properly screen caregivers wey dey take care of di children. Do background checks on di house help wey you engage. Also ask questions about di pipo wey dey manage di holiday lessons and activities wey you want your children to participate in. Ask wetin dem put in place to protect di children against such violations.
3. Get good and open communication with your children. Allow your children to communicate wit you freely so dem fit discuss anytin wit you wey dey happen around dem. Listen to di children wen dem dey tok to you so you fit pick signals wey dem dey give too.
4. Give di children proper sex education. Tell dem di areas for dia bodi wey anoda pesin no fit touch and encourage dem to report to you wen pesin touch dem inappropriately. Wen you educate dem right, you don empower dem against sexual abuse.
5. Guide wia your children dey go. Say na holiday period no mean say na evriwia dem wan go you go allow dem go. No be must say dem gatz visit any relative, try spend time and interact wit dem too.
6. Monitor di online or digital activities of your children for dia smart devices. Dis go protect dem against online exposure and abuse and sextortion from online perpetrators.
7. Organisers of holiday activities also suppose profile di pipo dem dey engage to care for di children. You fit get good mind but di pipo you engage fit no get same mind wit you - so monitor and closely supervise how dem dey engage wit di children.
8. Make di children know di names of dia parents/guardians apart from Mummy and Daddy. Make dem also know di names of di teachers/facilitators wey dey teach dem. Make dem also know dia house address too.
9. Teach dem not to accept gifts from strangers, even from pipo dem know. If dem take, teach dem not to use dat tin until dem don show Mummy or Daddy. Dis go guard against grooming so dem no go dey easily lured by di gifts from potential violators.
10. Encourage dem to report any case of bullying. Make dem no feel shy to report anybodi wey bully dem weda na pikin like dem or na adult.
Signs to watch out for in case of abuse
In as much as e good to take steps to prevent such violation make e no happen, Dr. Emem Okon say e also good make parents also know wetin to look out for in case sexual abuse don happen and dis include:
1. Withdrawal: Wen you notice say di pikin no be im or her normal sef, e don dey withdraw, e dey unusually quiet and no dey express demsef di way dem normally dey do, e good to probe and try to find out wetin don happen to make dem behave so.
2. Observe how di children dey react to each pesin for house and even for di holiday programme so you go notice wen dia behaviour change. Note if dem dey fear or dey avoid any pesin, and try to find out why.
3. Listen to wetin di children dey tok about di pipo around dem.
4. Check di bodi of small children especially wen dem dey baff to know wetin dey normal and wetin dey off.
Wetin to do in case sexual abuse happen?
In di event say di pikin don dey violated, Dr. Okon advise say e no good to shout in front of di pikin or blame di pikin as dat wan go add to di trauma of di pikin.
"Put di blame on di violator, not di pikin. But most times out of anger, di parents or guardians go shout on and even beat di pikin. Dat one dey add to di shock and trauma wey di pikin already dey suffer.
E good to handle am wit wisdom and get a professional becos dis na delicate issue wey fit affect dat pikin throughout im or her lifetime." She tok.
Both Tombari Dumka Kote and Dr. Emem Okon advise di following steps:
1. Report to hospital for medical care of di victim to avoid any complications, issues of unwanted pregnancy and sexually transmitted diseases.
2. Proper therapy/counselling for di pikin and di parents/guardians dey important on wetin don happen and how dem fit come out of am.
3. Report perpetrators to di police, state response teams on sexual abuse, (as many states don establish such teams) like di Rivers State Response Team hotlines wey also dey available and pipo fit come report for dia offices; ministry of social welfare and rehabilitation, ministry of women affairs as well as NGOs and security agencies like di NSCDC [Nigeria Security and Civil Defence Corps] and NAPTIP [National Agency for the Prohibition of Trafficking in Persons]. Dem go follow up and arrest di perpetrators.
Di gender rights advocates emphasise say na di responsibility of evribodi wey dey wia such incident happen to make sure say dem report to relevant authorities to take di right action to protect di pikin and bring di perpetrators to justice, so oda children no go fall victim in future.
But dem maintain say prevention beta pass cure, so make parents and guardians shine dia eyes during dis holiday period.
Orange background

Try Our AI Features

Explore what Daily8 AI can do for you:

Comments

No comments yet...

Related Articles

No bullying found in Harry charity row, but blame for all sides
No bullying found in Harry charity row, but blame for all sides

BBC News

time37 minutes ago

  • BBC News

No bullying found in Harry charity row, but blame for all sides

There was no evidence of widespread bullying, harassment or misogyny at the Sentebale charity founded by Prince Harry, the charity regulator has Charity Commission has published its findings into whistleblower allegations that followed a bitter boardroom dispute that saw Prince Harry resigning, along with several trustees, earlier this has imposed no sanctions - and the current leadership, headed by Sophie Chandauka, will remain at the charity which supports young people in southern the commission did criticise "all parties" for allowing a "damaging" dispute to play out publicly - and gave the charity a regulatory action plan to deal with "governance weaknesses". It's a bittersweet outcome for Prince Harry who has left the charity, which his spokesman said had been "deeply personal" to of the criticism from the commission focused on how the internal dispute descended into such a public argument in the media, which it said had damaged the charity's row had seen Prince Harry accused of being a "toxic" brand by the charity's chair Ms Chandauka - and he had stepped down saying his and the trustees' relationship with her was broken "beyond repair" and saying that they had faced "blatant lies"."Sentebale's problems played out in the public eye, enabling a damaging dispute to harm the charity's reputation, risk overshadowing its many achievements, and jeopardising the charity's ability to deliver for the very beneficiaries it was created to serve," said Charity Commission chief executive David Prince Harry's team welcomed the finding that there had not been evidence of bullying, a spokesman said the report "falls troublingly short" in that the "consequences of the current chair's actions will not be borne by her". The current chair, Ms Chandauka, remains at the head of the charity, with the watchdog finding no reason for her not to continue.A Sentebale spokesman said that the report confirmed that the new trustees had been validly appointed and could move forward "free from interference".Ms Chandauka said the "adverse media campaign" from those who had resigned from the charity had caused "incalculable damage". "We are emerging not just grateful to have survived, but stronger," she Charity Commission also said that although there was no evidence of widespread or systemic bullying or harassment, including misogyny or misogynoir [discrimination against black women], it acknowledged a "strong perception of ill treatment felt by a number of parties" and said it wasn't its role as a regulator to adjudicate on individual claims of commission has not sanctioned any individuals, but its regulatory action plan is meant to address problems such as a lack of clarity over roles and a better mechanism for handling internal warned of "weaknesses in the charity's management" that had added to inquiry highlighted how tensions had risen around a new fundraising strategy in the United States, with some trustees believed to have raised concerns about the charity's action plan warns of the importance of "sufficient funding to enable the charity to deliver for its beneficiaries".The Charity Commission website is still showing Sentebale's financial position from August 2023 - but sources close to the charity say it is in good financial charity had been a very personal project for Prince Harry, which made his resignation even more difficult. Sentebale had been co-founded with Prince Seeiso of Lesotho, with both honouring the legacies of their mothers. "For 19 years, its dedicated staff and steadfast supporters have provided vital care to over 100,000 young people across southern Africa, including young people living with HIV/Aids and those facing mental health challenges," said a spokesman for Prince Harry's spokesman said the charity had been grown to become a "flowering force for good" and that he will "now focus on finding new ways to continue supporting the children of Lesotho and Botswana".Ms Chandauka said: "Despite the recent turbulence, we will always be inspired by the vision of our founders, Prince Harry and Prince Seeiso."The Charity Commission concluded that those running charities should not let disagreements make them forget their initial good intentions and to focus on those they were trying to help."Passion for a cause is the bedrock of volunteering and charity, delivering positive impact for millions of people here at home and abroad every day," said Mr Holdsworth."However, in the rare cases when things go wrong, it is often because that very passion has become a weakness rather than a strength."Moving forward I urge all parties not to lose sight of those who rely on the charity's services."The current trustees must now make improvements and ensure the charity focuses on delivering for those it exists to serve." Sign up here to get the latest royal stories and analysis every week with our Royal Watch newsletter. Those outside the UK can sign up here.

Prince Harry QUITS his charity as damning report into 'war of words' boardroom row rejects racism claim
Prince Harry QUITS his charity as damning report into 'war of words' boardroom row rejects racism claim

Daily Mail​

time2 hours ago

  • Daily Mail​

Prince Harry QUITS his charity as damning report into 'war of words' boardroom row rejects racism claim

Prince Harry last night walked away from his African youth charity following a damning report into an explosive race row. A Charity Commission investigation criticised both sides of the acrimonious boardroom battle yet the war of words between the two showed no sign of abating. The probe said it could find 'no evidence' of 'widespread or systemic bullying or harassment, including misogyny or misogynoir' at Sentebale after its new chair, Dr Sophie Chandauka, made a series of incendiary allegations about the behaviour of the Duke of Sussex and his fellow trustees. And it criticised the trustees, including Harry, who resigned on mass in the spring, after the furore blew up in the public domain. Their failure to resolve disputes internally, 'severely impacted the charity's reputation and risked undermining public trust in charities more generally,' the Charity Commission found. In March, Harry resigned as patron of Sentebale, the charity he founded in 2006, going on to say he expected the investigation to 'unveil the truth' while hoping the charity would be 'put in the right hands', suggesting there may have been a path back for him. Sentebale was set up to help orphans with Aids in the impoverished kingdom of Lesotho in memory of his late mother, Diana, Princess of Wales. The name means 'forget me not' in the country's official language. Last night, he made clear he had no intention of returning, with a spokesman saying: 'With the original mission of Sentebale firmly in mind - and in honour of the legacy he and Prince Seeiso [of Lesotho] began - The Duke of Sussex will now focus on finding new ways to continue supporting the children of Lesotho and Botswana.' The watchdog acknowledged the 'strong perception of ill treatment' felt by all parties, including Dr Chandauka, and the impact this may have had on them personally. They ultimately found that a series of failures leading up to, and following, the dispute had led to 'mismanagement in the administration of the charity'. But, despite the Commission urging both sides in the dispute to take a step back from playing out their problems 'in the public eye', it is clear that both sides remain deeply entrenched. In a further escalation of the war of words, a spokesman for the prince said it was 'unsurprising' that the report makes no findings of wrongdoing in relation to himself, or evidence of bullying or racism. The statement also hit out at the Charity Commission itself whose report he claimed fell 'troublingly short in many regards'. In her statement, Dr Chandauka emphasised that it was she who first privately raised concerns about the charity's governance with the Commission in February this year. It was only after she did this, she stressed, that 'those who resigned' in March launched an 'unexpected and adverse media campaign' that had gone on to cause 'incalculable damage' to the charity's work. Tellingly, she added that the campaign subsequently publicly waged against her 'offers a glimpse of the unacceptable behaviours displayed in private'. Talking of the 'intense' and difficult process, she added: 'We are emerging not just grateful to have survived but our dignity intact.' The row first exploded publicly in March when The Times newspaper was briefed about Harry's decision to resign from his role along with his co-founder Prince Seeiso and fellow trustees, many of whom were close personal friends and associates of the royal, amid a row with Dr Chandauka about the governance and future of Sentebale. He said his decision was 'devastating' and 'unthinkable' but described her leadership as 'untenable'. Dr Chandauka hit back, claiming the charity was beset by 'misogynoir' - misogyny against black women - and accusing the duke of 'bullying at scale' because she wanted to base the charity's operations and governance more fully in Africa and look for new sources of revenue other than Harry's favoured polo matches. She said scathingly: '...beneath all the victim narrative and fiction that has been syndicated to press is the story of a woman who dared to blow the whistle about issues of poor governance, weak executive management, abuse of power, bullying, harassment, misogyny, misogynoir and the cover-up that ensued. I could be anyone.' She also called the Sussexes' brand 'toxic' and said the prince's ability to attract funding for Sentebale had been detrimentally affected by the way he had quit royal duties. Dr Chandauka also lifted the lid on a peculiar incident at a fundraising polo match in April 2024, when Harry and Meghan turned up with a Netflix camera crew in tow, and the duchess was publicly crucified for apparently wanting to hog the limelight. She alleged that Harry asked her to make a statement in defence of his wife and when she refused, saying it was important that Sentebale wasn't seen as an 'extension of the Sussexes', she claimed she received an 'extraordinary, unpleasant and imperious' text message from the prince which further soured their relationship. Following a lengthy investigation into the complaints from both sides, the Charity Commission said last night that it had issued the charity with a 'Regulatory Action Plan' to address 'governance weaknesses' after a 'damaging internal dispute emerged' between Dr Chandauka, the Duke of Sussex and other trustees. The Commission emphasised that its role had been limited to determining whether the charity's current and former trustees, including its chair, have fulfilled their duties and responsibilities under charity law. It is not its responsibility to adjudicate or mediate internal disputes in charities, it stressed. However the Commission also simultaneously admitted that it cannot investigate individual allegations of bullying. The Commission, it said, had identified a lack of clarity around role descriptions and internal policies as the primary cause for weaknesses in the charity's management. It found that this confusion exacerbated tensions, which culminated in a dispute and multiple resignations of trustees and both founding patrons. The Commission found that delegation of certain powers to the chair was 'confusing and poorly governed', but that trustees also failed to have proper processes and policies in place in investigate internal complaints. It added that the fact the ensuing row played out in the media, including explosive television interviews, were not in the charity's best interests. The Commission also found there was a 'missed opportunity; to resolve the issues, which was contributed to by financial difficulties following the Covid pandemic, which contributed to tensions. It added that more robust policies around the position and remit of patrons needed to be put in place. The Commission added: 'The regulator has criticised all parties to the dispute for allowing it [the dispute] to play out publicly, and further concluded that the then trustees' failure to resolve disputes internally severely impacted the charity's reputation and risked undermining public trust in charities more generally. 'We hope our public statement will draw a line in the sand and that the focus can now be on allowing the charity's work to continue. David Holdsworth, chief executive of the Charity Commission, added: 'Passion for a cause is the bedrock of volunteering and charity, delivering positive impact for millions of people here at home and abroad every day. 'However, in the rare cases when things go wrong, it is often because that very passion has become a weakness rather than a strength. 'Sentebale's problems played out in the public eye, enabling a damaging dispute to harm the charity's reputation, risk overshadowing its many achievements, and jeopardising the charity's ability to deliver for the very beneficiaries it was created to serve. 'This case highlights what can happen when there are gaps in governance and policies critical to charities' ability to deliver for their cause.' Sentebale said it welcomed the announcement and confirmation that the charity has correctly appointed new trustees to take the charity forward. It added that it wished to thank the Charity Commission for the thorough way in which it conducted the review, including 'its responsiveness to the governance concerns that were first privately raised with the Charity Commission in February 2025 through its whistleblowing procedure'. 'With these strong foundations now in place, Sentebale can move forward with confidence - free from interference, committed to continuous improvement, and focused on delivering solutions addressing health, wealth and climate resilience for children and young people in Southern Africa,' it added.

Asylum seeker ‘raped 8yo girl twice' & ‘forced child to perform sex act on him'
Asylum seeker ‘raped 8yo girl twice' & ‘forced child to perform sex act on him'

The Sun

time2 hours ago

  • The Sun

Asylum seeker ‘raped 8yo girl twice' & ‘forced child to perform sex act on him'

AN ASYLUM seeker will face trial over the alleged rape and sexual abuse of an eight-year-old girl, The Sun can reveal. Kamran Khan, 43, is alleged to have orally raped the primary school pupil twice between April and July this year. 2 He is further charged with forcing the child to watch sexual activity on multiple occasions and making her perform a sex act on him. The migrant, originally from Pakistan, lived in Lambeth, South London, at the time of the alleged offences between September 2024 and last month. Court records show Mr Khan was remanded in custody last month. He pleaded not guilty at a short hearing at Inner London Crown Court on Tuesday. Khan, who spoke through an Urdu interpreter, wore a prison-issue grey t-shirt in the dock. He placed his hand on his head and stroked his beard as he entered his pleas. Judge Benedict Kelleher fixed a seven-day trial for January 5 next year.

DOWNLOAD THE APP

Get Started Now: Download the App

Ready to dive into a world of global content with local flavor? Download Daily8 app today from your preferred app store and start exploring.
app-storeplay-store