logo
Nutrition: Apple really dey good for your health?

Nutrition: Apple really dey good for your health?

BBC News16 hours ago

Dem dey tell us say one apple a day dey keep di doctor away, but dis fruit really get dat kain positive effect on our health?
Di world love apple. Every year, na almost 100 million tonnes of apples dem dey produce globally. Dis fruits dey come in different colours and for long, don get reputation say e dey help us stay healthy.
Di popular saying "an apple a day dey keep di doctor away" originate from one Welsh proverb wey dem write for 1866: "Eat an apple wen you dey go to bed and you go keep di doctor from earning im bread."
But any truth dey dis longstanding saying? And shey apples dey especially healthy compared with oda fruits?
First, make we tink about di nutrients wey apples contain. For one tin, dem be rich source of phytochemicals, including flavanols. Dis compounds don dey linked to plenti health benefits, like maintaining healthy weight and to lower your heart disease risk.
Why apples dey so healthy
Apples also contain various polyphenols, including anthocyanins, wey dey help give some apple peel im red colour and dey associated wit improved heart health. Anoda polyphenol wey you go find in apples na phloridzin. Dem find say e dey help control blood glucose.
Lots of fibres also dey inside apples, mostly pectin, wey dey reduce di amount of low-density lipoproteins (LDLs) – di unhealthy form of cholesterol – in our blood. Pectin also dey lower di amount of sugar and fat wey dey absorb from food, help to stabilise our blood sugar levels.
Dis nutrients wey dey inside apples be like dem dey offer health benefits. One 2017 review of five studies bin report say to dey eat apples dey associated wit 18% reduction in di risk of developing type 2 diabetes. Anoda review from 2022, wey analyse 18 studies, find say to dey eat more apples, or apple-derived foods like apple juice, fit reduce cholesterol, if you sustain di habit for more dan one week.
To get healthy diet in general fit lower your risk of cancer by up to 40%, mostly thanks to bioactive compounds, phytochemicals, wey dey common in apples.
Some studies don even link apple consumption to get lower risk of developing some certain cancers.
To dey eat apples regularly dey associated wit plenti health benefits – and we know say dem dey full wit healthy compounds. But apples, dey specifically, any more effective dan oda plant-based foods for keeping di doctor away?
"Apples no get much vitamin C, and dem no get no iron or calcium, but dem get so many oda ingredients wey dey promote health and do wonderful tins for di body," Janet Colson, professor of nutrition and food science for Middle Tennessee State University in di US tok.
"Some researchers say apples get di 'second highest level of antioxidant power among all fruits"
Apples contain compounds wey dey common to many fruits and vegetables, including those helpful polyphenols, Flavia Guzzo, associate professor of plant biology for University of Verona in Italy tok.
Polyphenols be strong antioxidant molecules. Dem dey help to balance di ratio of antioxidants to free radicals in our bodies – free radicals dey highly reactive, potentially cell-damaging oxygen molecules.
By keeping free radicals in check, we dey reduce our risk of developing diseases including cancer and heart disease through long-term inflammation.
"Some researchers say apples get di 'second highest level of antioxidant power among all fruits"
Apples contain compounds wey dey common to many fruits and vegetables, including those helpful polyphenols, Flavia Guzzo, associate professor of plant biology for di University of Verona in Italy tok.
Some researchers say apples get di "second highest level of antioxidant power among all fruits".
Apples also contain di polyphenol phloridzin, wey dey much less common within di oda fruits in your fruit bowl. Like pectin, phloridzin appears to lessen di amount of sugar wey dey absorb into our blood from food.
Apples also be good source of phenolic compounds, wey be anoda form of phytochemical. E get one study wey find say pipo wey dey live in di US get around one fifth of dia total phenolic intake from apples.
Research suggests say apple phenolic compounds dey associated wit lower risk of heart attack, cancer, asthma, diabetes and obesity.
But no be just di powerful polyphenols and antioxidant punch wey dey make some scientists to recommend apples over oda fruit. In some papers, scientists dey recommend regular apple-eating sake of say di fruits dey simply so widely available.
Wey mean say, to dey eat dem regularly na sometin wey dey relatively achievable for many pipo.
E dey clear say apples get di potential to improve our health. But na quite a big claim to say to dey eat one every day go make us no go to see doctor.
One 2015 study bin chook eye for dis exact question. Researchers bin analyse one survey of nearly 9,000 pipo, wey di participants tok wetin dem eat during one 24-hour period, wey dem tok say dey indicative of dia typical daily diet.
Dey find say apple-eaters dey more likely dan apple-avoiders to keep di doctor away, however, dis result no dey statistically significant wen we wan take into account say apple-eaters dey more likely to be more educated and dey less likely to smoke.
"Di main finding, no say much of di association between pipo wey dey regularly consume one apple a day and di likelihood to visit physician, na sake of say e dey complex," lead researcher Matthew Davis, adjunct associate professor of epidemiology for Dartmouth Geisel School of Medicine in New Hampshire, US tok.
"Pipo wey dey consume apples, based on our analyses, dey healthier in general."
But dem also find say daily apple-eaters dey less likely to dey reliant on prescription medication – and dis na still one significant finding wen pesin adjust di socioeconomic differences between participants wey dey eat one apple per day and those wey no dey eat am.
Therefore, di paper conclude say, one more key saying fit be say: "One apple a day go keep di pharmacist away."
But Davis get issues wit di apple-a-day tok, and say anoda reason fit dey why im and im colleagues no find connection between daily apple consumption and to dey go see doctor.
"Di underlying assumption na say you dey only visit di doctor wen you dey sick, but pipo dey visit di doctor for annual check-ups and oda prevention-type tins," e tok. Dis na why Davis also analyse di data around di likelihood of using prescription medication, too.
"E mean say apples dey reduce di likelihood to get chronic illness," e tok.
But ultimately, e say, apples alone no dey enough to stop your visit di GP, and say di most impactful tin na to get healthy diet overall. "Wey, really, be wetin di saying dey reason," e tok.
Colson agree say di apple-a-day agree to regularly eating plant-based foods. Apples na good example sake of say dem dey so readily available, affordable and get long shelf-life.
"Before fridges, you fit put apples for cellar and dem go last long time, and dem no dey attract mould," she tok.
Oda studies don find health benefits wey relate to daily apple-eating – but only wen pipo dey consume more dan one per day.
"Anoda study find say to dey eat three apples daily dey stimulate statistically significant weight loss"
Inside one study wey dey publish for 2020, researchers bin split 40 participants (wey all get small elevated cholesterol levels) into two groups.
One of those groups bin eat two apples per day while di oda get one apple drink wit similar calories.
Di experiment bin last eight weeks and, apart from di apple products, di participants no make any oda changes to dia diets.
Di researchers bin find say di apple-eaters get clinically significant lower level of cholesterol, at di end of di study.
However, one weakness of dis study na im small size; 40 participants na relatively low sample size from which to draw any big conclusions.
Anoda study bin find say to dey eat three apples daily dey stimulate statistically significant weight loss and improved blood glucose levels (wey bin no dey statistically significant wen e dey followed up) in 40 overweight women.
As for how best to eat apples to get di greatest benefit from dem, Guzzo advise against removing di skin first.
"We suppose dey eat di peel of apples, as dis na wia you go find most of di apple polyphenols," she tok.
And ancient varieties dey preferable to new varieties of apple, Guzzo tok.
For 2021, she and colleagues bin publish one paper wey dey look at di nutritional value of di Pom Prussian apple, one ancient apple from northern Italy, wey she find say dey richer in polyphenols dan more modern apple varieties.
"Wen breeders select new varieties, dem dey look oda traits, including size and taste and robustness of di trees," she tok.
"And wen dem select dis traits, rather dan polyphenol content, di variety become poorer [from a health point of view]."
She tok say some polyphenols fit produce a bitter taste, and say sweeter varieties probably contain a lower proportion of dis compounds.
As for colour, Guzzo tok say e no matter so much. Both di polyphenols wey dey cause apple skin to dey red or green dey both good for us.
Ultimately, while to dey eat one apple a day fit no mean say you go visit di doctor less often, e fit impact your overall health or your reliance on long-term medication. But, as e always be di case, di bigger picture dey complicated.
To dey eat one apple a day dey great, Guzzo tok – but only if dat na part of a diet wey dey rich in various oda plant-based foods, since dat na di key driver of good health.

Orange background

Try Our AI Features

Explore what Daily8 AI can do for you:

Comments

No comments yet...

Related Articles

Mother relives shock of life-changing stroke just days after son was born
Mother relives shock of life-changing stroke just days after son was born

BreakingNews.ie

timean hour ago

  • BreakingNews.ie

Mother relives shock of life-changing stroke just days after son was born

A mum has relived the shock of a life-changing stroke just days after she brought her newborn son home from hospital. Lisa Kenny, 42, was separated from her family for seven months after the crippling health emergency derailed the joy of welcoming baby Alfie in October 2019. Advertisement She now lives with aphasia, an acquired language disorder that often occurs following brain injury, such as stroke. She spoke about her experience as part of Aphasia Awareness Month. Aphasia affects the understanding of spoken or written language, including reading and writing or the production of spoken language. Mother of two Lisa Kenny, 42, pictured with baby Alfie in hospital after suffering a stroke within a week of his birth in 2019. Picture: Emma Kenny. Ms Kenny, from Balbriggan in north Dublin, said: 'With my stroke and aphasia, it was hard to suddenly be separated from my children because I couldn't talk and I was on a lot of medication. Advertisement 'When I was in hospital, it was so hard because I couldn't see my children, Emily, now 13, and Alfie.' Her first symptom of stroke, four days after returning home with Alfie, was a headache and she later lost feeling in her right arm and leg before her face began to droop. Ms Kenny's fiance, Paul, phoned for an ambulance and a brain scan revealed she had experienced a haemorrhagic stroke. She underwent brain surgery and again two months later, to replace her skull bone. Advertisement Due to complications including pneumonia and seizure, it would be seven months before Lisa she could return home from the National Rehabilitation Hospital, where she worked with occupational, physical and speech and language therapists. 'Now, I'm OK with speaking and talking, it's 50/50. I have got back to normal texting, which is huge for my communication,' she said. As a result of her aphasia, she could not return to work. Lisa uses Irish Heart Foundation supports to aid her recovery, including the Young Stroke Survivors Network, the Life after Stroke private Facebook group, the Aphasia-Friendly Cafe and the Rhythm of Recovery Choir. Advertisement 'I continue to push and challenge myself and just try to stay positive,' she said. 'I keep going, keep strong and healthy, for Emily and Alfie. 'I choose to laugh, love and be happy because life keeps going on and I will always have them with me. 'My speech and language and physiotherapy are the key, too.' Advertisement She is working with the national charity to improve her comprehension, reading and maths. Helen Gaynor, head of community support services with the charity, said: 'The Irish Heart Foundation offers a variety of support services for people living with the life changing effects of a stroke, including the challenges of aphasia. 'Our stroke connect service and peer support groups are available to anyone who has experienced a stroke, and those living with aphasia. 'Our Step by Step through Stroke booklet, a helpful guide for stroke survivors, families and carers, helps people to prepare for potential changes due to stroke, such as communication difficulties.' For more information on aphasia support, and other supports for anyone affected by heart disease or stroke, visit

Supermarkets being told to cut shoppers' calories in obesity crackdown is not 'nanny statism', says Streeting
Supermarkets being told to cut shoppers' calories in obesity crackdown is not 'nanny statism', says Streeting

Sky News

time2 hours ago

  • Sky News

Supermarkets being told to cut shoppers' calories in obesity crackdown is not 'nanny statism', says Streeting

The health secretary has told Sky News the government's plans to tackle obesity by introducing a health food standard for supermarkets are a "world-first approach" and not "nanny statism". As part of an initiative aimed at taking some pressure off the NHS, food retailers and manufacturers will "make the healthy choice the easy choice" for customers in the UK, which has the third-highest adult obesity levels in Europe. Supermarkets will be required to report sales data and those that fail to hit targets could face financial penalties, suggested Nesta, the innovation agency which initially developed the policy. Speaking on Sunday Morning With Trevor Phillips, Wes Streeting said: "Instead of traditional nanny statism, where we regulate more heavily on price or marketing on what's sold, we're taking a world-first approach, which is working with supermarkets using data they already collect about the nutritional value of their shopping baskets and shopping trolleys, the average shop. "We're going to work with them to reduce the amount of unhealthy food in trolleys and baskets by setting targets on the healthy value of your shopping trolleys and baskets." He said if obese people cut their calorie intake "by about 216 calories a day - the equivalent of a bottle of fizzy coke, we'd halve obesity". "We've got one in five kids leaving primary school with obesity, it's costing the NHS £11bn a year, and obesity has doubled since the 1990s," he added. He also said: "If we reduce calorie intake in this country by just 50 calories a day, that would lift 340,000 children out of obesity." Mr Streeting said supermarkets will decide through the combination of where they put their products, how they do price promotions, and what products they choose to put on the shelves. "They will work with us to make sure that we nudge people in the right direction, without any of us even noticing," he added. 2:40 Businesses will be free to choose how to implement the new healthy food standard, which aims to make their customers' average shopping healthier. Measures could include reformulating products and tweaking recipes, changing shop layouts, offering discounts on healthy foods, or changing loyalty schemes to promote healthier options. Obesity is one of the root causes of diabetes, heart disease and cancer. The new scheme, announced on Sunday by the Department for Health and Social Care, is part of the forthcoming 10-Year Health Plan, through which the government is seeking to shift from sickness to prevention to alleviate the burden on the NHS. 1:22 An 'important step' Michelle Mitchell, Cancer Research UK's chief executive, said: "Businesses can play a major role in supporting people to make healthy choices, and this important step could help to reduce rising obesity rates. "Being overweight or obese is the second biggest cause of cancer in the UK, and is linked with 13 different types of the disease. "The UK government must introduce further bold preventative policies in both the upcoming 10-year Health Plan and National Cancer Plan, so that more lives can be saved from cancer." Some of the UK's biggest supermarkets appear to have reacted positively to plans for a new standard of healthy food, with Ken Murphy, Tesco Group CEO, saying: "All food businesses have a critical part to play in providing good quality, affordable and healthy food. "At Tesco, we have measured and published our own healthier food sales for a number of years now - we believe it is key to more evidence-led policy and better-targeted health interventions. "That's why we have called for mandatory reporting for all supermarkets and major food businesses and why we welcome the government's announcement on this. "We look forward to working with them on the detail of the Healthy Food Standard and its implementation by all relevant food businesses." Simon Roberts, chief executive of Sainsbury's, said: "We're passionate about making good food joyful, accessible and affordable for everyone and have been championing the need for mandatory health reporting, across the food industry for many years. "Today's announcement from government is an important and positive step forward in helping the nation to eat well. "We need a level playing field across the entirety of our food sector for these actions to have a real and lasting impact."

Fed up with travel tummy? Our step-by-step guide to beating the bloat as soon as you land – and the foods to avoid
Fed up with travel tummy? Our step-by-step guide to beating the bloat as soon as you land – and the foods to avoid

The Sun

time3 hours ago

  • The Sun

Fed up with travel tummy? Our step-by-step guide to beating the bloat as soon as you land – and the foods to avoid

SUMMER holiday on the horizon? Whilst the thought of cocktails around the pool and lazy lunches might get you excited, you'll have to get through the 'travel tummy' first. No, you aren't imagining it - your tummy can get more bloated, gassy and even painful after travelling, especially flying. 8 Kelly Mulhall, nutritional therapist & gut health expert says that bloating and gas can be due to expansion and compression of bowel gases as the atmospheric pressure changes. She tells Sun Health: 'Some individuals may find they hold in their gas when in a public space, which can also exacerbate the bloating.' And while you might think a pre-holiday cheeky full English breakfast or fast food takeaway before boarding the plane is a right of passage, it certainly won't help matters. Travel bloating can be caused or exacerbated by the food you eat in the lead-up. 'Usually, when travelling, this is more carbohydrate heavy than you would normally have (think easy-to-pack snack foods such as crisps and sandwiches) which could cause you to bloat,' says Kelly. 'The prevalence of fast food in airports and service stations will also cause bloating from being carb-heavy and ultra-processed - which many people do not react well to.' Travelling long haul can also make your bloat and gas even worse. Kelly says: 'Prolonged sitting during car or plane travel can slow down gut motility - the movement of food through the digestive system- leading to constipation, bloating and gas. ' Dehydration is also very common during travel, particularly during long-haul flights. This can be to do with an increase of alcohol and/or lack of hydration. 'Dehydration can lead to constipation, which can in turn exacerbate bloating and gas.' The 3-minute tummy massage to ease bloating, constipation and trapped wind Sick of having to suffer from a travel tummy? Sarah Campus, personal trainer and founder of LDN Mum's Fitness has put together five stretches that you can do when you're bloated and feeling a bit gassy, either when you're travelling or when you arrive at your destination to beat the bloat. She recommends doing each stretch for 35 to 45 seconds (or as long as you like) and remember to keep breathing through each stretch. 1. Cat cow 8 8 Come down onto all fours. Make sure your wrists are under your shoulders and your knees under your hips. Inhale as you round the spine and take your gaze to the ground between your knees, behind you. Then exhale as you arch your spine, taking your gaze up. Keep alternating between the two. 2. Seated spinal twist 8 Whether you're in a plane or car, Sarah says that twisting your internal digestive system can help to release any pockets of gas. Sit upright and place your left hand on the outer edge of your right knee. Twist your torso round to the right, keeping your knees facing forward. Inhale as you twist and then exhale as you release back to centre. Make sure you also repeat this stretch on the other side. 3. Standing forward fold 8 If you're short on space but you're able to stand, try this standing exercise. Stand tall, then exhale and come down, bending over and wrapping your arms around the back of your knees. 'This will compress your stomach and help to 'squeeze' out any trapped gas,' says Sarah. Then, inhale before you exhale and come up to standing. Repeat again, inhaling and then exhaling as you fold over. 4. Knee hugs 8 If you get to your hotel and you're feeling a little gassy or bloated, try this. Lie down on your back and hug both knees into your chest. Inhale and squeeze the knees in towards you. Then exhale and stretch the legs back out. Keep repeating the move. 5. Child's pose 8 Get into all fours, then stretch your arms out in front of you while pushing your hips back towards the heels of your feet. Inhale, fill your tummy with air, and then exhale. Keep walking your hands forward and pushing your hips back. Other tips to beat travel tummy... As well as stretching, Kelly suggests packing some fibre-rich foods with you to eat as you travel. 'Think of a variety of vegetables and fruits which can be easy to take on-the-go,' she says. 'Try chopped up carrot, cucumber and peppers with hummus, apples, easy peeler tangerines and a small tupperware of berries.' Slow down your eating too, making sure you chew food thoroughly to help ease some of the pressure on your digestive system. Kelly recommends travelling with a one liter bottle of water if possible, especially on flights where the air is dry. 'You could add some electrolytes to your water to help stay hydrated,' she says. 'This will help reduce constipation and therefore reduce bloating.' If you can, try to get up and move regularly. This stimulates the digestive system to help keep things moving, including the build up of gas! Key health risks on a flight Blood clots Prolonged sitting can slow blood circulation, increasing the risk of blood clots, particularly in the legs. Symptoms include swelling, redness, pain, or warmth in the affected leg. To reduce the risk, wear compression socks and walk around the cabin regularly on long-haul flights. Dehydration The dry cabin air can lead to dehydration, causing fatigue, headaches, or dry skin. Blocked ears Some of us suffer more than others. And if you get extreme ear discomfort, it's recommended to chew gum or suck on sweets to equalise pressure. Exacerbation of pre-existing conditions Conditions like heart or lung disease may be aggravated by reduced oxygen levels at high altitudes. So make sure you consult your GP about any potential problems.

DOWNLOAD THE APP

Get Started Now: Download the App

Ready to dive into a world of global content with local flavor? Download Daily8 app today from your preferred app store and start exploring.
app-storeplay-store