Latest news with #Accra


BBC News
18 hours ago
- Politics
- BBC News
'No cause for alarm' - Ghana and Nigeria foreign ministers meet over protest against Nigerians
Di foreign ministers of Ghana and Nigeria bin call for calm afta dem meet for Ghana over recent tension between some Ghanaians and Nigerians. Dis na after some videos on top social media from di weekend bin show some Ghanaians for 'tip-toe lane' for Accra during one "Nigeria must go" protest. Di pipo wey largely be traders for di retail market for dat area wit dia placards and oda tins tok say dia Nigerian counterparts bin dey cause kasala for dia wey dem allegedly dey involved for criminal activities. Nigerian foreign minister Bianca Ojukwu wey visit di kontri over di matter tok say di viral videos dem see online, don cause anxiety na so she don come to understand di mata for herself. "As I arrive, I neva see pipo wey dey burn tyres for street wit placards everywia wey dey tok say make dem deport Nigerians," Bianca Ojukwu tok for joint press conference after dia meeting. She add say "dis dey show how di Ghana govment and di president don rise to di occasion - I go tok say dia is no cause for alarm, dem dey handle di situation effectively wia we go continue stakeholder engagement." Bianca Ojukwu also explain say dem bin meet some of di leaders and pipo wey dey for di centre of di kasala and to ensure say tensions no go rise to become ogbonge crisis." Ghana Foreign Minister Samuel Okudzeto Ablakwa explain say di ministry dey handle di mata wia dem already meet leaders of some of di Nigerian community for Ghana. "Di Ghana govment go ensure say everybody for di kontri - citizens and non-citizens dey protected." Im add say in as much as di kontri go protect everybody, pipo also gat to dey "law-abiding and avoid criminal activities and tins wey fit divide us." Why some Ghanaians protest against Nigerians for Accra Ova di weekend, some Ghanaians wey don dey do business for one area for Accra wia pipo sabi as 'circle' bin protest. Dem accuse dia Nigerian counterparts say dem dey involved for retail trade wey dem also dey allegedly commit crime. Ghana laws no gree for foreigners to involve diasef for retail trading; like to dey sell tins like provisions, phones and accessories, clothes and oda small small tins. Dis kind retail market bin dey reserved for di locals. But overtime, some Nigerian businessmen and oda foreigners don open shops and stalls for some markets wey dem dey involved for retail trade. Dis na one of di tins wey don vex dia Ghanaian counterparts. On top di placards during di Saturday 26 July 2025 protest, di traders also accuse dem say dem dey involved for robbery, murder, cyber fraud and oda crimes for di kontri. Na so dem tok say "Nigerians gat to go to dia kontri." Di protest na legal? Sources for di Ghana police tok BBC News Pidgin say di group of pipo wey bin stage di protest during di weekend, never get permit to do dat protest. Dem no tell di police bifor dem hit di street wit dia placards. For Ghana, di law dey require say anybody or group wey wan to demonstrate gat to write to di police service. Di police now go gree to provide dem escort and protection for di protest. But if di group no inform di police, wey dem no get permit to do demonstration, wetin dem do na illegal. Police fit charge dem wit 'unlawful assembly' and 'breach of di public order act'. Ghana Foreign Minister Samuel Okudzeto Ablakwa say "even though di govment no dey against demonstrations and citizen protests, pipo gat to do tins according to di law." Wetin go happen after di joint meeting? Di delegation from Nigeria wia Foreign Minister Bianca Ojukwu bin lead go meet wit leadership of di Nigerian community and oda stakeholders. Dem also go meet wit traditional authorities for Ghana and some of di activists wey dem involved for dis mata and di issue about di Igbo pipo and dia leader for di kontri. Early for July, tori bin dey social media say di leader of di Igbo people for Ghana bin wan buy parcel of land to establish wetin dem describe as Igbo kingdom. Di Ga traditional council and di Ningo chiefs bin dismiss di mata say foreign pipo no fit establish kingdom for anoda kontri. Di mata don boil wey leader of di Igbo pipo for Ghana, Chuckwudi Jude Ihenetu bin clear di air say dem no dey establish any kingdom for Ghana. "Di tori wey don go viral na interview from 2013 wit one network, wia we don abandon dat idea to buy di land since, so we neva get any plan to build kingdom," im tell local TV network TV3. Im also confam say di videos wey don dey on top social media wia dem carry im photo put on top one demonstration video say Ghanaians bin dey attack Igbos, "na fake news." Na so di Foreign Minister Samuel Okudzeto Ablakwa bin invite am ova di mata. "We as Ghana don also meet di actors for dis kasala wey dem bin assure us say dem no go do anytin wey go raise tension and worsen di wahala.


LBCI
a day ago
- Business
- LBCI
Middle East Airlines adjusts flight schedules to several destinations between August 1–6
Middle East Airlines announced on Wednesday that it will adjust the departure times of select flights to and from multiple destinations between August 1 and August 6, 2025, due to operational reasons. The affected destinations include Abidjan, Accra, Paris, Rome, Athens, Istanbul, Cairo, Larnaca, Dubai, and Jeddah. The airline stated that the changes involve both advanced and delayed departure times.


Bloomberg
a day ago
- Business
- Bloomberg
Ghana Cuts Rates by Most on Record as Inflation Subsides
Ghana lowered the key interest rate by the most on record after the pace of inflation significantly slowed in the West African nation and is expected to ease further. The monetary policy committee cut the key rate to 25% from 28%, Governor Johnson Asiama told reporters on Wednesday in the capital, Accra. That matched the median estimate of nine economists in a Bloomberg survey. This is the second MPC meeting this month, an emergency gathering called almost two weeks ago opted to delay publicizing any policy decision until this one was held.


Reuters
a day ago
- Business
- Reuters
Ghana's central bank cuts key rate by 300 basis points as inflation eases
ACCRA, July 30 (Reuters) - Ghana's central bank on Wednesday lowered its benchmark policy rate (GHCBIR=ECI), opens new tab by 300 basis points to 25%, exceeding expectations, as consumer inflation showed signs of continued decline in the gold and cocoa-producing economy. The Bank of Ghana had been widely anticipated to reduce the rate by 200 basis points to 26%, according to a Reuters poll of 10 analysts. "The committee noted that macroeconomic conditions have significantly improved. Inflation expectations are broadly anchored... and confidence in the economy is returning," governor Johnson Asiama, told a news conference. Asiama added that inflation risks are expected to be mitigated through appropriately managed monetary policy frameworks and ongoing fiscal consolidation efforts. "Given these considerations, the MPC, by a majority decision, voted to lower the monetary policy rate by 300 basis points to 25%," he said. Last month, consumer inflation dropped to 13.7% from 18.4% in May, reaching the lowest level since December 2021.

Zawya
a day ago
- Business
- Zawya
Ghana: Finance Minister Inaugurates National Asset Management Working Committee
The Minister for Finance, Dr. Cassiel Ato Forson, has inaugurated a National Asset Management Working Committee with a mandate to identify, account for, and ensure the proper management of Ghana's public assets. Speaking at the ceremony in Accra, Dr. Forson highlighted the absence of a comprehensive State Assets Register as a major gap in public financial management. He called for urgent steps to reverse years of neglect, misuse, and unlawful occupation of government properties. He also expressed concern about the deteriorating condition of several state assets and the wanton sale of public lands, urging the committee to bring such practices to an end. The committee is chaired by Deputy Minister for Finance, Hon. Thomas Ampem Nyarko, who assured that the era of acquiring new public assets without taking stock of existing ones would be brought to an end under his leadership. The full membership of the committee includes: 1. Hon. Thomas Ampem Nyarko – Deputy Minister, Ministry of Finance (Chairperson) 2. Ms. Abigail Naa Odoi – Deputy Director, Office of the President 3. Mr. Edwin Nkrumah – Assistant Chief Estate Manager, Ministry of Works, Housing and Water Resources 4. Dr. Sylvia Adusu – Chief State Attorney, Attorney-General's Department 5. Mrs. Mavis Asare Donkor – Director of General Administration, Ministry of Education 6. Mr. Frank Raji – Director of General Administration, Ministry of Health 7. Mr. Theophilus Okine – Director of Procurement and Supply Chain, Ministry of Defence 8. Dr. Gideon Asamoah Tetteh – Director of Finance and Administration, Ministry of the Interior 9. Mr. Erya Nutsugah – Director of Policy, Planning, Budget, Monitoring and Evaluation, Ministry of Lands and Natural Resources 10. Mr. Dela Kemevor – Director of General Administration, Ministry of Local Government, Chieftaincy and Religious Affairs 11. Mr. Walter A. Adabere – Acting Director of Administration and Deputy Director, Research, Monitoring and Evaluation, Office of the Administrator-General 12. Dr. Gad Asowoe Akwensivie (Esq.) – Acting Administrator, Office of the Administrator of Stool Lands 13. Mr. Anthony Mallen Ntiador – Acting Deputy Executive Secretary, Lands Commission 14. Mr. James Bondzie – Principal Estate Manager, Public Works Department 15. Mrs. Millicent Atuguba – Acting General Manager, Operations, State Interests and Governance Authority (SIGA) Distributed by APO Group on behalf of Ministry of Finance - Republic of Ghana.