Latest news with #GhanaGovernment


BBC News
18-07-2025
- Business
- BBC News
Ghana govment terminate controversial $97m national cathedral project due to irregularities
Di govment of Ghana don announce say dem don terminate di contract for di controversial cathedral project wey so far don cost $58m. According to statement from di govment minister for communication, one audit by ogbonge company Deloitte don find say di Ghana govment bin dey owe di contractors anoda $39m; even though di project no comot from ground level. In total, di project now bin cost $97m, but dem no even build foundation blocks for di site since. Minister Felix Kwakye Ofosu tok for di press conference say di audit find "ogbonge irregularities wit di payments and di work wia di contractors bin do from 2021 to 2023." "Di former govment don vary di contract wit di contractor and sub-contractors wey cost di kontri plenty money." Wetin govment decide afta di audit report. Di govment of Ghana don announce say dem bin take some decisions afta di report. Di president don direct say make dem do dis tins:


Bloomberg
22-05-2025
- Business
- Bloomberg
Ghana Expects $12 Billion a Year From Small-Scale Gold Mining
Ghana expects to rake in $12 billion a year from small-scale gold production if output doubles as planned. Gold exports from the country have surged as international prices have soared, and much of that expansion is down to small-mine and artisanal production. The government this year set up a regulator to handle all gold buying and selling, hoping to boost foreign-currency reserves and curb black-market trading.