
'How I battle serious hormonal acne during pregnancy'
Na so Chiamaka Okudoh, a mother of three wey experience di skin condition wey change her face wen she get belle tok.
Na plenti women dey experience dis kain skin condition wey dey sometimes serious.
Chiamaka say wen she first observe am for her face, she no abi wetin e be, na wen she go meet her doctor and do test, she notice say she get belle and na wetin cause di bodi changes be dat.
For exclusive interview wit BBC Pidgin, she tok di pain of wetin she go through, di stigma and how she survive am.
"Tins wey pipo don tell me, if I remember am, I dey cry, becos na from pipo wey suppose understand wetin I dey go through." She tok.
Wetin be hormonal acne?
Acne na skin condition wey dey cause spot and oily skin wey sometimes dey painful to touch. Hormonal acne dey affect di face, and sometimes e dey show for oda parts of di bodi.
While e dey dey common for teenagers and young adults wen dem dey grow especially for puberty, dis skin issue dey also show for adult body and face.
Dr Anjali Mahto, wey be consultant dermatologist wey speak to BBC for one earlier tori say acne no be beauty or cosmetic problem, na medical one sake of hormones and genetics but e get medical treatments.
"Acne na di medical word for 'spots' . Acne na label wey dermatologists dey use describe skin condition", Dr Mahto tok.
Howeva, e get different types of acne, wey include comedones, pimples, boils, nodules, hormonal and cysts.
For Chiamaka experience, her own come wit pimples and blackheads wey full her face.
"Sometimes I go get pimples, sometimes e dey painful becos e no dey get mouth."
Wetin dey cause acne
Different kinds of acne fit be hereditary and also fit hapun as a result of hormonal changes during menstrual cycle or pregnancy, according to NHS.
Report show say e no get evidence say poor hygiene fit cause acne, becos some dey deal wit hormones and genetics of di pesin wey get am
In fact, NHS say to clean di skin no dey help to remove blockages of di pores wey cause acne.
According to Chiamaka, she say her own acne begin show wen she get belle and her doctor confam say she go see plenti changes for her bodi.
"My doctor tell me say make I go do test, but I don already know say I get hormonal acne. But at dat time, I no sabi wetin be hormonal acne, I go do test and see say I get belle."
Also, Dr Anjali say na common thought say oily food dey cause acne and scientific evidence dey to back am say food wey dey raise blood sugar levels fit cause acne
"E get common misconception say oily foods fit be di cause or trigger for acne. Wit dat, foods wit a high blood level, or diets wey consistently dey high for refined sugar, fit cause acne, according to emerging scientific evidence. Dis foods still fit be part of a healthy diet, but you suppose chop in moderation."
Treatments and how to avoid acne
According to Dr Mahto, some acne dey come as blackheads or whiteheads.
Dem dey often appear as small bumps for di skin surface and dey common for di forehead or chin.
Some dey get a yellow or white centre and contain fluid inside if dem burst am.
For Chiamaka, she realize say tins wey she dey rub for bodi no work.
"But becos say I no dey treat am from inside, dat tin no work, becos evritin dey happun for inside my bodi."
"I begin dey live a healthy lifestyle, I drop soda, I drop ice-cream, I drop pizza, I drop burger. I begin dey chop vegetables, I begin dey chop fruits, I begin drop all dose fatty tins, come begin dey chop healthy".
For Dr Mahto, probiotics, antioxidants, omega-3 fatty acids, zinc and vitamins A and E dey linked to help acne-prone/spotty skin. But shey science support di claim?
She add say, "e dey difficult to say if dis supplements get any true benefit for acne. Di doses of di supplements fit even dey difficult to tolerate.".
"My advice na to dey calm wit ova-di-counter supplements as evidence dey limited, and e fit result in unnecessary expense and potential side-effects.
Tok wit consultant dermatologist and if you dey plan a pregnancy, pregnant or breastfeeding, speak to a doctor first," to know how you fit treat di acne." Di sabi pesin tok.

Try Our AI Features
Explore what Daily8 AI can do for you:
Comments
No comments yet...
Related Articles


Daily Mail
5 hours ago
- Daily Mail
Doctors warn Gen Z's drastic anti-ageing beauty method is making their skin look WORSE
Doctors have issued a warning about a skincare routine popular on TikTok - and say it may actually be doing more harm than good. The 'morning shed' trend sees people going to bed plastered in face masks, eye masks, chin straps, mouth and face tape, and bonnets in a bid to achieve glowing 'glass skin' by morning. 'The uglier you go to bed, the hotter you wake up' has become the mantra of many social media users, such as American TikToker Ashley West, who boasts one million followers, as they layer up before bedtime. The popular, but time consuming, process sees people peeling off the many layers in the morning as they get ready for the day. But despite the great amount of effort, experts have warned that it might all be in vain. Dr Anjali Mahto said face-taping - the process of putting kinesiology tape on your face to restrict the muscle movement and try stop wrinkles forming - is an ineffective way of stopping the ageing process. The consultant dermatologist and founder of the Self London clinic told The Guardian: 'Wrinkles are not just about movement, they involve collagen loss, changes in fat distribution… Taping cannot reverse or prevent those processes. 'At best, it offers a fleeting sense of control. At worst, it disrupts the barrier and causes unnecessary inflammation.' Creator are often seen wearing silicone patches, sometimes filled with reactive productive such as retinol, which can cause irritation when pressed into the skin over night Influencers are often seen wearing patches on their foreheads or under their eyes, sometimes filled with reactive products such as retinol, which can cause irritation when pressed into the skin over night. Another consultant dermatologist told The Guardian the compulsive use of collagen masks to sleep in has shown no proof of having any benefit. Dr Cristina Psomadakis said: 'Not only is there an environmental impact, but there's also no solid evidence that applying collagen topically replenishes the body's own collagen stores.' The combination of random serums and lotions that women are adding beneath these masks are also causing irritation. Cristina, the medical director of prescription skincare brand Klira, added that the 'biggest problem' most dermatologists are seeing these days is people 'overdoing it' by following skincare trends. Her advice for the most effective routine was to just wash your face at the end of the day and keep steps minimal by only using cleanser, moisturiser, sunscreen in the morning, and sometimes a prescription treatment at night. However, there is evidence that mouth taping may be used to stop snoring and improve sleep with researchers at Harvard Medical School saying the adhesives 'significantly reduced' oxygen levels and 'hampered breathing'. Dr Mahto said that people are feeling pressured to not just have a polished appearance but a polished process in a bid towards a curated life. 'Skincare has not been spared, and these increasingly complex night-time rituals often go beyond what the skin physiologically requires, and instead reflect a broader cultural compulsion toward perfection,' they explained. Last year, dermatologist Sophie Momen told Healthline that the long process is more than likely to simply be 'very time consuming and largely unnecessary'. She warned that stamping endless products into the skin overnight can be counterintuitive to optimising skin health. She explained: 'Drenching the skin in heavy serums and products may block pores and lead to breakouts, while around the delicate eye area, it may cause the formation of milia.' Further, using harsh ingredients with active ingredients that cause irritation since these products are only meant to be used for a short period of time and should be breathable rather than pushed beneath silicone. Not only can it be damaging, but most products will achieve their intended effect after 10 minutes with little to suggest a further eight hours will better the results. Though she does believe that some elements can be helpful, for example using silk wraps or pillow cases to reduce harm to our hair at night, the rest isn't likely to reap any improvement in skin quality. Not to mention, many complain that products and attachments are prone to falling off over night, likely making for a more irritating an uncomfortable night rather than one 'better sleep quality'.


BBC News
5 hours ago
- BBC News
Eight ogbonge health benefits of watermelon
Watermelon na one fruit wey many pipo like well-well, especially for places wey dey hot. Pipo like am becos e get plenty water and e sweet for mouth. Watermelon na centuries old fruit wey dey juicy and sweet, and many pipo see am as perfect treat to quench thirst during serious heat. Wit bright red flesh and little seeds wey full di body, watermelon get plenty nutrients and antioxidants wey include vitamins A and C. For interview wit BBC News Pidgin, one dietitian, Sa'adutu Sulaiman for Kano state, northern Nigeria tok say "apart from say watermelon sweet, e get plenty beta health benefits." She add say all dis beta tins wey watermelon dey do na sake of di water wey full am and some special tins wey dey inside like lycopene (wey dey make am red) and citrulline. Watermelon na natural source of citrulline. Citrulline na amino acid wey fit support beta erections. Dietitian Sulaiman say watermelon na natural Viagra wey dey help men wey get low sexual performance, e dey increase blood flow to di penis, wey dey allow men to easily get erection wit arousal. "Research don show say citrulline wey dey watermelon fit help men wey get small wahala wit performance as e dey help blood flow well to di penis" she add. Health benefits of watermelon Dis na some of di health benefits wey dey inside watermelon according to Dietitian Sulaiman. Nutritional profile (per 100g of raw watermelon) Watermelon seeds dey good for eating? Health experts say watermelon seeds get less sugar and more fiber pass dia flesh. Di seed also contain citrulline. Watermelon seeds — dried or raw — dey rich in magnesium and folate, wey dey help your body work well and avoid disease. Seeds also get di types of fatty acids wey dey lower bad cholesterol for your blood and help you avoid heart attack and stroke. Research show say melons, in general, dey good for you, but we need more studies to understand how watermelon specifically affects your body.


Daily Mail
9 hours ago
- Daily Mail
Revealed: The women who look 10 years younger WITHOUT Botox and credit non-invasive procedures for their incredible transformations
Forget Botox and surgeries, these days many women are opting for non-invasive procedures - and the results are no less incredible. With an increased awareness of the benefits of skincare thanks to social media, people appear to be wanting more 'natural' and less 'over surgery-ed' looks, in a phenomenon that has been dubbed 'Notox'. Incredible before and after pictures taken by skincare experts at CACI International - who describe themselves as pioneers of the 'non-surgical face lift' - show the epic results that they claim can be achieved through these methods. According to the experts, targeted treatments can improve the appearance of jowls and help aid the symptoms of Bell's Palsy. The transformation pictures appear to show tighter and more sculpted jawlines, as well as glowing and brighter skin. For those with Bell's Palsy, the after pictures seem to signify a return of symmetry in the face. Lena Bratschi, the founder of The Carasoin Day Spa in West Hollywood, boasts celebrity clients including Michelle Williams, Elizabeth Debicki, Caitriona Balfe and Sarah Paulson. She said: 'Not only is there a shift towards more non-surgical options but it's something we've seen increasing in popularity steadily over the past few years. More and more women seem to be opting for 'Notox' - or, non-surgical procedures. Pictured: The before and after of a jowl lift at Lindsey Anne Beauty and Cosmetics in Penkridge, without going under the knife 'It's a clear push back against the 'over surgery-ed' look and while people still want to look their best, they don't want to look like they've clearly had work done. 'Because of this, I think people want to explore other options that don't have the downtime or risk of complications, so they're opting for non-invasive procedures.' Lisa Franklin, a leading skin expert at CACI's Clinic Privé in Knightsbridge, told MailOnline that the advantages of opting for non-surgical solutions can include 'delivering visible skin rejuvenation without the need for invasive procedures, downtime or recovery', unlike surgical options 'which can be drastic and carry risks'. She said: 'It's a non-surgical, pain-free approach that works in harmony with your skin's natural processes - stimulating collagen, improving muscle tone, and restoring radiance.' The experts liken the procedures to a 'gym routine' as they tend to build it up over time. JOWL LIFT Jowls are the sagging and loose skin below the jawline that often develops with age, as the skin becomes thinner and looses elasticity - commonly for those in their late 30s and early 40s. While many people have traditionally opted for surgical facelifts, non-surgical 'jowl lifts' have, in some cases, also proven effective. Incredible before and after pictures of CACI's non-surgical jowl lifts seem to have resulted in sharpened and more chiselled jawlines - all without going under the knife. The procedures target muscle laxity around the jawline and can improve the appearance of sagging jowls by lifting and firming the muscles. The treatments may also use LED light therapy and microcurrents to aid in boosting the skin. Richard, 37, from Staffordshire, is a cardiac nurse who said he had 'always been bothered' by his jowls. He said: 'This is something that has always bothered me. Growing up I never liked my jowls and as I have aged, I dislike them even more.' Richard completed a course of CACI treatments at The Chase in Staffordshire in 2023, continuing to have them monthly. He added: 'Although I know there are invasive treatments I could use, I find it difficult to trust others to inject my face as I do this for a living. I much prefer to have non-invasive treatments, and I love the time out for myself. 'I now feel I can't go without it, and I always ensure I pre-book my appointments. I look forward to them and always feel like my face has had a work-out straight after my facial.' To prevent jowls forming, cutting out smoking, limiting exposure to the sun and screen time can also help, according to Healthline. FACIAL TONING One of CACI's statement treatments is facial toning - which takes a variety of forms. At a basic level, it is the lifting and toning facial muscles while reducing fine lines and wrinkles. Methods can include microcurrent gua sha, which combines modern technology with traditional techniques. This promotes lymphatic drainage, enhances circulation, and reduces puffiness. At the same time, the presence of microcurrents works to contour and sculpt the face for a more defined and youthful experience. Non-surgical facial toning uses skin exfoliation techniques to brighten and smooth the skin, toning and lifting the face and firming the neck. In addition, treatments may include LED light therapy, hands-on therapy and energising masks, stimulating collagen and elastin. For men, deep exfoliation and cleansing can be used to tackle razor bumps and ingrown hairs from shaving. Elaine Hendry, 57, from Scotland said she began getting toning facials around 15 years ago, when she was 42. She said: 'I was starting to see fine lines appearing and felt my skin was very dull. 'I didn't want to go down the road of Botox and fillers as I wanted a more natural way forward. Plus, I'm a hairdresser and I saw some clients with Botox that had gone wrong, and they wished they hadn't got it done. 'I started noticing how clear my skin was, and my eyebrows were higher. People were starting to tell me how well I looked.' Now, fifteen years later, Elaine, who is a client of Brownz Beauty in Largs, says: 'My jawline is toned, and my lines are minimal. What I love about it is that I have managed to avoid Botox and fillers and I still look like me.' Krystyna Gibbons, 65, from Lincolnshire says she's 'never' taken for her real age, as people usually assume she's 10 years younger. Krystyna, who visits Enhance Beauty in Grantham, says she's been having non-surgical facials for 16 years and credits it with changing her life. 'From my first facial I was hooked,' she said. 'My appearance was crucial as I worked with high-end blue-chip clients and organisations and attended events gala dinner awards ceremonies. 'I am always being complemented on my glowy skin. I can honestly say I will never give it up. As well as being a great facial it is also my "me time" once a month to relax and shut the rest of the world out - a true luxury experience.' BELL'S PALSY Bell's Palsy is a sudden form of facial paralysis that usually affects one side of the face. According to the NHS website, effective treatments can include steroids and most people get better within six months. If symptoms do not improve, those with the condition can return to their GP. Experts at CACI also recommend non-surgical procedures to help with symptoms. Martin Scott decided to visit the Float Spa in East Sussex after discovering CACI was originally designed to treat Bell's Palsy. He said: 'I found Bell's palsy to be very tough mentally – not being able to talk, eat or drink properly, and having to tape my eye down each night. 'I wanted to start it immediately.' As the whole of the right side of Martin's face was paralysed, he couldn't close his eye or smile on that side. Martin's skin therapist Lorraine recalled: 'It was extremely difficult and distressing for him as he was slurring his speech, and dribbling. 'He also had to tape his eye down as he couldn't close it to sleep. I needed to focus on the whole of his right side particularly his mouth and eye area.' For Martin's treatment, Lorraine explored the use of probes to hold his muscles for a set period of time, using microcurrent power and allowing space in between treatments to allow the muscles to rest. A day or so after his initial treatment, Martin saw an encouraging sign - slight eyebrow movement. He then started to see progress after each treatment, eventually regaining full use of his facial muscles and recovered symmetricity. Lorraine says: 'I was extremely pleased with the result. After only four treatments, he regained full use of all his muscles and his face was symmetrical. After the fourth treatment (over 10 days) he was able to fully close his eye at night.' Martin added: 'The results were nothing short of miraculous for me. I was in and out of Bell's palsy in 24 days. Once treatment was over, I felt fantastic. I basically had my face and my life back.' Another client, Ken, 71, came to the Lindsey Anne Beauty and Cosmetics Clinic in Penkridge with his third episode of Bell's Palsy. Lindsey said: 'He had been down many different avenues to find the right treatment - physio, medicines - but nothing worked.' He began treatments twice a week, starting gently as he had severe sensitivity. Lindsey began began doing jowl lift movements on the one side of his face where his Bell's palsy occurred. She could then start to put more pressure and time behind each movements. She later began jowl movements to lift both sides of his face, before moving onto eye revive treatments to improve facial symmetry. Ken said he was initially 'sceptical' as nothing previously had worked for him, but said it had changed his life, giving him the confidence to go out and start to re-live again. If somebody's face is drooping on one side, they cannot lift up their arms and keep them there, or they have difficulty speaking, it could be the signs of a stroke rather than Bell's Palsy and 999 should be called as soon as possible.